We don dey hear now say PSG players don reject Kylian Mbappe when dem vote for who to make dem captain for the season. Because after...
PSG Presido, oga Nasser Al-Khelaifi don come outside with alarm dey hala say, the Kylian Mbappe wey him know o, no be promise and fail therefore...
As the katakata continue dey happen inside the career of PSG superstar, Kylian Mbappe, former Chelsea winger, Florent Malouda don come outside dey draw ear give...
Paris Saint Germain superstar, Kylian Mbappe don come outside with anger and provocation take dey tackle PSG oga dem say why dem go use interview wey...
We don dey hear now say na small thing remain Arsenal don nearly sign Kylian Mbappe carry am come London for 2013. This na according to...
Them say the rejected stone fit one day become the oga kpatakpata of all the stones and right now, Folarin Balogun wey be reject for Arsenal...
France and PSG super striker, Kylian Mbappe don come outside dey respond to Emiliano Martinez unto all those insults wey the Argentina keeper insult am say...
We don dey hear now say France FA don officially file complaint on top Emiliano Martinez matter unto the way the Argentina keeper take dey mock...
Football legend, Thierry Henry don come outside dey confess say although Erling Haaland na very good striker, if them put him and Kylian Mbappe and if...
PSG coachie, oga Christophe Galtier don come outside dey warn him biggest players, Messi, Mbappe and Neymar say make them no think am too much because...