My people e be like say this Al-Nassr coachie, oga Rudi Garcia really carry Cristiano Ronaldo for mind because we don dey hear now say the...
E be like say na Saudi league everything dey happen now as we don dey hear now say the league oga them don dey plan to...
No be small thing dey shele inside Saudi Arabia as the coachie of Al-Nassr, oga Rudi Garcia don come outside dey point accusing finger inside Cristiano...
Na every day by day Cristiano Ronaldo and Lionel Messi dey prove say na them be GOAT as we don dey hear now say one Saudi...
Cristiano Ronaldo fit be many things to many people but one thing wey we no go call am na stingy or say him no dey help...
Following Cristiano Ronaldo move to Al Nassr inside Saudi Arabia, many football fans don dey wonder whether we go ever see him and Messi share the...
This Cristiano Ronaldo £173 million transfer to Al Nassr still dey cause plenty wahala because we don dey hear now say one of the reasons why...
This new year 2023 dey start with vawulence left right and center because we don dey hear now say Cristiano Ronaldo new coachie for him new...
Cristiano Ronaldo transfer news dey always hit very differently and right now, we don dey hear say Al Nassr fans don begin rush the guy Number...
As some Manchester United fans don dey provoke dey para say the club no finally sign Cody Gakpo come Old Trafford, the club oga dem don...