My people we don dey hear say Premier League don dey plan new rule to allow player wey dem don substitute due to concussion injury for...
My people this one na very bad story as we don dey hear now say Argentina World Cup celebration don end in sorrow tears and blood...