We don see footballers wey retire to pursue different kind opportunity like teaching, coaching and even driving taxi. But former Super Falcons striker, Desire Oparanozie don...
FIFA don release the latest world football ranking and when we torchlight the list well well, we see am say the Super Falcons of Nigeria don...
Naija Super Falcons don lose dem Women’s African Cup of Nations (WAFCON) third-place match after Zambia Women beat dem 1-0 for the game wey shele inside...
Morocco girls wan impress dem 40,000 fans wey make dem start the match like say na half match dem wan play. But after 20 minutes dem...
The Super Falcons of Nigeria don qualify for dem 9th straight Women’s World Cup after dem qualify for the semi finals of the Women Africa Cup of...
The Super Falcons of Naija don qualify for the quarter final of the Women Africa Cup of Nations wey dey shele inside Morocco after dem kpokpo...
Naija women national team, the Super Falcons don finally push-and-start dem Women African Cup of Nations (WAFCON) campaign after dem kpokpo Botswana Women 2-0 for dem...
My people dis tory no too sweet for ear because the Naija women national team, the Super Falcons don launch dem campaign for the Women’s African...