We don dey hear now say Spanish giant, Barcelona fit miss next season UCL after prosecutors sue the club for corruption, say them pay £7.4 million...
Former Manchester City keeper, David James don come outside dey advise Arsenal small but mighty player, Bukayo Saka say if him wan begin win trophies, the...
Real Madrid coachie, oga Carlo Ancelotti don win the Uefa Men’s coachie of the year for 2022. Carlo Ancelotti receive the award for the Uefa Champions...
The oga kpatakpata of police inside Paris, France, oga Didier Lallement don come outside with two knees for ground dey beg Liverpool fans say make dem...