Wetin shele gan-gan2 years ago
Former Chelsea owner, Roman Abramovich don chop stray bullet after Todd Boehly blame am for £271m transfer spending
After becoming the club wey spend the highest money for this last transfer window, new Chelsea owner, oga Todd Boehly don dey behave like Buhari after...