No be small sontin shele inside our Naija top flight wey be the Nigeria Professional Football League after fans of Wikki Tourist invade pitch after dem...
We don dey hear now say Remo Stars of Ogun State don chop fine on 1.25 million naira after one of their oga kpatakpata attack referee...