International Federation of Professional Footballers wey be FIFPRO for short don chuk mouth for the money wahala between the Nigerian Football Federation (NFF) and the Super...
No be small sontin dey shele inside the camp of Naija Super Falcons as we don dey hear now say the players dey plan to strike...
As the election for who go become the next Nigeria Football Federation (NFF) chairman don dey near, one of the contestants, oga Peterside Idah don come...