Newcastle United midfield jagaban, Bruno Guimaraes, don come outside for market square dey confess give the whole public sey him hate to play against Manchester City...
After that disgraceful 6-1 kponking wey Tottenham chop away for Newcastle home on Sunday, one of their legend, oga Chris Waddle don come outside with anger...
Former Manchester United winger, Jesse Lingard don come outside with fire and brimstone and big loudspeaker take dey blast them say United na very useless and...
We don dey hear now, say FA don open case on top the head of Arsenal unto the kind agbero motorpark behaviour wey them players carry...
No be small something dey shele inside Premier League as we don dey hear now say FA don open case on top the head of Manchester...