As e dey Go1 year ago
Naija League players dey earn between N250k and N500k but na mismanagement dey kill dem
As the argument about whether Naija League players dey earn enough money to live comfortably continue to dey rock, one Naija football enthusiast don come outside...