The Golden Eaglets of Nigeria don jabo from the 2023 U17 AFCON championship after Burkina Faso beat dem 2-1 for their quarter final match wey shele...
Naija Under-17 national team, the Golden Eaglets don lose 1-0 for dem second Group B match inside the ongoing U17 AFCON completion wey dey shele inside...
My people diswan na very good news as we don hear now say all the 26 players wey Naija carry join Golden Eaglets to go play...
As Naija Golden Eaglets dey ready to take part in the AFCON U-17 championship, we don dey hear now say Super Eagles skippo, Ahmed Musa don...
My people diswan na very good news this morning because our Naija Under-17 team wey be the Golden Eaglets don win the West African Football Union...