As e dey Go1 year ago
‘Yeye league, worwor pitch, hungry players naim make Naija football no fit better pass Morocco’ – Gernot Rorh
Former Super Eagles coachie, oga Gernot Rorh don come outside dey confess the reason wey make Naija football no dey the same level with Morocco own...