Chelsea legend, Claude Makelele come outside dey draw ear give everybody wey dey criticize Frank Lampard say make dem leave the poor man alone to focus...
Despite the balabu and bulaba wey Chelsea dey play under Frank Lampard, we don dey hear now say the club don decide to allow the Chelsea legend...
We don dey hear now say some fans don go online to vote for the best Premier League midfielder of all time. And out of all...
After Real Madrid kpokpo Chelsea 2-0 for dem UCL quarter final first leg wey shele last night for Santiago Bernabeu, Chelsea coachie, oga Frank Lampard don...