Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don come outside dey draw ear give Harry Maguire say; I know say you dey vex say I no...
We don dey hear now say Manchester United big egunu, Cristiano Ronaldo wey dey waka upandan since dey find buyer, e be like the bobo don...
We don dey hear now say Barcelona don dey behave like some Nigerian state governments wey dey owe workers salary because the salary wey dem dey...
New Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don dey draw ear give Manchester United players dey warn dem say; This my government no be government...