As e dey Go12 months ago
Make nobody blame Lampard, Guardiola and Mourinho no go do pass am – Makelele
Chelsea legend, Claude Makelele come outside dey draw ear give everybody wey dey criticize Frank Lampard say make dem leave the poor man alone to focus...