As e dey Go2 years ago
Barcelona dey price Azpilicueta like market woman dey price yabas- Thomas Tuchel
Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey faya Barcelona oga dem say; una no even rate Cesar Azpilicueta at all. Because if to say...