Wetin shele gan-gan2 years ago
EPL players say dem don taya to dey take the knee before every match, say dem go reduce am small
E be like say we no go see too many matches wey players take the knee before kick off because EPL players don come outside dey...