Former Germany international, Bastian Schweinsteiger don come outside dey point accusing finger inside Pep Guardiola eyes say the Manchester City coachie follow for the reasons wey...
My people no be small katakata burst inside Bayern Munich dressing room last night as we don dey hear say after Manchester City destroy dem last...
Bayern Munich fans pack demsef come visit Manchester City for Etihad last night as both clubs clash for the quarter final of Champions League. And the...
For transfer news today, Chelsea striker, Timo Werner don ready to leave the club return back to him former club, Leipzig after the movement clearly no...
Bayern Munich coachie, oga Julian Nagelsmann don come outside dey complain say: Abeg make una come help me understand Barcelona because the kind miracle wey dey...
We don dey hear now say Germany and Bayern Munich winger, Serge Gnabry don come outside dey shalaye say him no fit play for any other...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...