Cristiano Ronaldo fit be many things to many people but one thing wey we no go call am na stingy or say him no dey help...
My people dis Ronaldo versus Messi bants don enter new level of vawulence after football legend, oga Marco Van Basten come outside today dey yan say:...