We don dey hear now, say FA don open case on top the head of Arsenal unto the kind agbero motorpark behaviour wey them players carry...
As Arsenal lose them 1-0 lead to finally play 1-1 draw with Southampton on Sunday, one ogbonge football critic for UK, oga Ian Ladyman don come...