As e dey hot we don dey hear now say FIFA don hammer one big ban on top the head of Cristiano Ronaldo club, Al-Nassr, say...
We don dey hear now say Al-Hilal inside Saudi Arabia league don finally ready to do something on top Lionel Messi head because right now dem...
After Al-Nassr lose 1-0 to them bitter rivals, Al Ittihad wey Ittihad take overtake them on top Saudi League table, the club fans don come outside...
As Lionel Messi don dey approach the end of him football career, many people dey expect say him go finally leave Europe go play for one...
Football legend, Cristiano Ronaldo don win the Player of the Month award inside the Saudi Arabia Pro League for the month of February. The highest-paid player...
Cristiano Ronaldo don finally score him first goal for Al-Nassr and while him fans dey happy for the goal, some of him teammates don dey reason...
My people e be like say this Al-Nassr coachie, oga Rudi Garcia really carry Cristiano Ronaldo for mind because we don dey hear now say the...
E be like say na Saudi league everything dey happen now as we don dey hear now say the league oga them don dey plan to...
No be small thing dey shele inside Saudi Arabia as the coachie of Al-Nassr, oga Rudi Garcia don come outside dey point accusing finger inside Cristiano...
Following Cristiano Ronaldo move to Al Nassr inside Saudi Arabia, many football fans don dey wonder whether we go ever see him and Messi share the...