As Arsenal dey fumble and grumble and threaten to bottle this Premier League title like bottling company, Manchester United legend, Rio Ferdinand don come outside dey...
We don dey hear now say one Crystal Palace fan don finally die for hospital after danfo jam am for London while celebrating their win over...
As the katakata continue dey happen inside the career of PSG superstar, Kylian Mbappe, former Chelsea winger, Florent Malouda don come outside dey draw ear give...
We don dey hear now say one Iraqi footballer don chop ogbonge ban of two years after him try to fight referee wey nak am 2...
We don dey hear now say some fans don go online to vote for the best Premier League midfielder of all time. And out of all...
After Real Madrid kpokpo Chelsea 2-0 for dem UCL quarter final first leg wey shele last night for Santiago Bernabeu, Chelsea coachie, oga Frank Lampard don...
My people no be small katakata burst inside Bayern Munich dressing room last night as we don dey hear say after Manchester City destroy dem last...
Bayern Munich fans pack demsef come visit Manchester City for Etihad last night as both clubs clash for the quarter final of Champions League. And the...
As the children of former football stars dey struggle to fill in the name wey dem papa leave behind, fans don dey hail Wayne Rooney pikin,...
After one TV presenter open mouth wey him take dey chop cocoyam take talk say this La Liga wey Barcelona wan win so na the cheapest...