After one TV presenter open mouth wey him take dey chop cocoyam take talk say this La Liga wey Barcelona wan win so na the cheapest...
We don dey hear now say Barcelona don start the process of bringing Lionel Messi back to the Camp Nou because their Vice President, oga Rafa...
Xavi dey lead Barcelona to the first La Liga title of him tenure but no be all the players dey happy with am because Ansu Fati...
As one report don expose come outside say Barcelona count €1.4 million inside Ghana must go pay to one company wey belong to the former Vice...
As Barcelona don lose 3-1 to Real Madrid on Sunday for El Clasico wey push them enter second for La Liga table, Barcelona coachie, oga Xavi...