My people e be like say Naija striker, Victor Osimhen don comot body from penarity matter for Napoli. Dis na because when Napoli win penarity kick...
Napoli striker, Victor Osimhen don knee down for ground dey apologise to him coachie and teammates for the worwor behaviour wey him behave when dem coachie,...
FIFA don release dem 12 man shortlist of the official Best Player of the Year award and when we torchlight the list, we see am say...
We don dey hear now say Napoli Presido, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey point hand give Manchester United say una wey wan buy Victor Osimhen,...
As Italian Serie A dey resume this weekend, Roma coachie, oga Jose Mourinho don come outside dey yan him mind about Napoli star player, Victor Osimhen...
After Naija big striker, Victor Osimhen score one powerful goal take help Napoli destroy Roma for Serie A yesterday, Manchester United fans don come outside dey...
Napoli owner, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey yan say; time don reach when my club go stop to dey sign African players because...