Liverpool legend, Michael Owen, don come out with him full chest dey warn Harry Kane sey make him nor do mistake join Bayern Munich even though...
Rap legend, Jay Z wey football world know sey nah correct Arsenal fan fit buy Tottenham Hotspur. People come dey wonder how person wey sey him be...
After that disgraceful 6-1 kponking wey Tottenham chop away for Newcastle home on Sunday, one of their legend, oga Chris Waddle don come outside with anger...
As injury continue to dey carry Chelsea go where them no know, we don dey hear now say the London club don dey chook eyes inside...
We don dey hear now say the VAR referee of dat Chelsea vs Tottenham match wey shele for Stamford Bridge on Sunday, oga Mike Dean, no...
We start dis morning transfer news with small vawulence because we don dey hear now say the transfer of former Chelsea midfielder, Oscar to Flamengo don...
We don dey hear now say England FA don open file on top Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel head unto some kind things wey him talk...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don ready to chance Manchester United for the race to sign Frenkie de Jong...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...