We don dey hear now say Chelsea assistant coachie, oga Anthony Barry don dump The Blues like slay queen dey dump man wey no get doings...
As Chelsea dey struggle to score goals wey dem go take win matches, Premier League legend, Rio Ferdinand don come outside dey draw ear give Graham...
Chelsea striker wey dey on loan to Inter Milan, Romelu Lukaku don come outside dey announce say him no ever wish to return to Chelsea again...
Former Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey shake head and draw ear give the current Chelsea coachie, oga Graham Potter say: I see...
We don dey hear now say the VAR referee of dat Chelsea vs Tottenham match wey shele for Stamford Bridge on Sunday, oga Mike Dean, no...
We don dey hear now say England FA don open file on top Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel head unto some kind things wey him talk...
Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey faya Barcelona oga dem say; una no even rate Cesar Azpilicueta at all. Because if to say...
As Inter Milan dey ready to collect Chelsea striker, Romelu Lukaku back on loan, we don dey hear now say Inter Milan been no dey plan...