As AFCON 2023 don enter knockout stage wey them don pair Nigeria to play Cameroon for the Round of 16 so, Super Eagles legend, Segun Odegbami...
As Italian Serie A dey resume this weekend, Roma coachie, oga Jose Mourinho don come outside dey yan him mind about Napoli star player, Victor Osimhen...
After the Super Eagles of Nigeria lose 1-0 to Guinea Bissau last night for Abuja, fans don dey react with provocation say in the midst of...
Former Super Eagles coachie, oga Gernot Rorh don come outside dey confess the reason wey make Naija football no dey the same level with Morocco own...
Former Chelsea midfielder and Naija Super Eagles skippo, John Mikel Obi don finally retire from professional football. Mikel Obi dey dey 35 years and him career...
As the election for who go become the next Nigeria Football Federation (NFF) chairman don dey near, one of the contestants, oga Peterside Idah don come...
The Confederation of African Football, CAF, don release the long list nomination for the CAF Awards 2022. When we torchlight dat list, we see am say...
My people diswan na very good news as we don dey hear say Super Eagles skippo, Ahmed Musa don share N100m to about 5,000 petty traders...