We don dey hear now say La Liga oga dem don unveil Saudi Arabia as the new sponsor of the league starting from the season. According...
One woman lawyer wey be SAN inside Saudi Arabia don carry petition go court say make dem deportat Al-Nassr striker, Cristiano Ronaldo from the country because...
We don dey hear now say Saudi Arabia league club, Al-Hilal don dey prepare to nak Lionel Messi ogbonge contract of £194 million per year to...
Na every day by day Cristiano Ronaldo and Lionel Messi dey prove say na them be GOAT as we don dey hear now say one Saudi...
This new year 2023 dey start with vawulence left right and center because we don dey hear now say Cristiano Ronaldo new coachie for him new...
Cristiano Ronaldo transfer news dey always hit very differently and right now, we don dey hear say Al Nassr fans don begin rush the guy Number...