We don dey hear now say Senegal striker, Sadio Mane don buy one football club inside France wey dem dey call Bourges Foot 18. The club...
My people no be small katakata burst inside Bayern Munich dressing room last night as we don dey hear say after Manchester City destroy dem last...
Former Liverpool attacker, Sadio Mane score many many goals during him time for the club. But even himself no score goals reach Mohamed Salah wey currently...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...