As e dey hot, we don dey hear say one footballer inside American League, Yohance Alexander don threaten to stab referee if him catch am for...
As e dey hot, that referee wey officiate Manchester United vs Wolves match last night no go officiate any Premier League match next week. This na...
We don dey hear now say one Iraqi footballer don chop ogbonge ban of two years after him try to fight referee wey nak am 2...
As Muslims around the world don dey prepare to start Ramadan, we don dey hear now, say Premier League referees go begin allow Muslim players to...
We don dey hear now say EPL referee, oga Kevin Friend don retire from officiating. Oga Friend go join other EPL referees like Mike Dean, Martin...
My people diswan na very worwor story as we don dey hear now say one referee inside El Salvador don kpai after players and fans join...