World Cup don over since but e be like say some people still dey carry the grudges from Qatar since last year enter this year because...
My people this one na very bad story as we don dey hear now say Argentina World Cup celebration don end in sorrow tears and blood...
Former Chelsea striker, Timo Werner don come outside dey shalaye why him get to finally leave Chelsea say: me I no get problem with Chelsea or...
We don see different different kind of technology wey FIFA carry enter football. From goal line technology wey dey show refs say ball wey be goal...
My people wetin no fit happen for dis Qatar 2022 World Cup never exist because the host country don come outside dey warn fans and even...
My people no be small something dey shele onto World Cup qualifying matter as we don dey hear now say some babalawo and ezemmuo inside Peru...