Former Germany international, Bastian Schweinsteiger don come outside dey point accusing finger inside Pep Guardiola eyes say the Manchester City coachie follow for the reasons wey...
Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside dey console Arsenal fans say make dem no too reason am say dem club don lose dis...
Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside dey draw ear give him fellow coachies dem say, una see dis Premier League wey we dey...
As Arsenal and Manchester City don dey prepare to jam each other for the first time inside Premier League tonight, City coachie, oga Pep Guardiola don...
As two former Manchester City players, Gabriel Jesus and Oleksandr Zinchenko don help Arsenal dey top Premier League table, 5 points on top their former club,...
After demolishing Chelsea 4-0 for them FA Cup third round match wey shele for Etihad on Sunday, Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside...