As Kano Pillars don finally regain promotion back to Naija top flight wey be the Nigeria Professional Football League (NPFL), the oga of the All Nigeria...
As players and staff of NPFL champions, Rivers United don land inside Tanzania to take on Young Africans for their CAF Confederations Cup Quarter Final second...
As the argument about whether Naija League players dey earn enough money to live comfortably continue to dey rock, one Naija football enthusiast don come outside...
No be small sontin shele inside our Naija top flight wey be the Nigeria Professional Football League after fans of Wikki Tourist invade pitch after dem...
We don dey hear now say Remo Stars of Ogun State don chop fine on 1.25 million naira after one of their oga kpatakpata attack referee...
We don dey hear now say our Nigerian Premier Football League (NPFL) don rank number 10 best league for the whole Africa. This na according to...