The Golden Eaglets of Nigeria don jabo from the 2023 U17 AFCON championship after Burkina Faso beat dem 2-1 for their quarter final match wey shele...
My people diswan na very good news as we don hear now say all the 26 players wey Naija carry join Golden Eaglets to go play...
After the Super Eagles of Nigeria lose 1-0 to Guinea Bissau last night for Abuja, fans don dey react with provocation say in the midst of...
Naija Women Under-17 team, The Flamingos of Nigeria don qualify for the semi-final of the FIFA U-17 World Cup for the first time ever after them...
Naija women national team, the Super Falcons don finally push-and-start dem Women African Cup of Nations (WAFCON) campaign after dem kpokpo Botswana Women 2-0 for dem...
My people diswan na very good news as we don dey hear say Super Eagles skippo, Ahmed Musa don share N100m to about 5,000 petty traders...