My people e be like say Naija striker, Victor Osimhen don comot body from penarity matter for Napoli. Dis na because when Napoli win penarity kick...
Napoli striker, Victor Osimhen don knee down for ground dey apologise to him coachie and teammates for the worwor behaviour wey him behave when dem coachie,...
No be small sontin shele inside the city of Naples for Italy as we don dey hear now say somebody don shoot the son of one...
As Italian Serie A dey resume this weekend, Roma coachie, oga Jose Mourinho don come outside dey yan him mind about Napoli star player, Victor Osimhen...
After Naija big striker, Victor Osimhen score one powerful goal take help Napoli destroy Roma for Serie A yesterday, Manchester United fans don come outside dey...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside dey confess say that 4-1 beating wey Napoli beat Liverpool for UCL na the worst game wey him...
We don dey hear now say new Chelsea defender, Kalidou Koulibaly receive the biggest shock of him life when him try to call former Chelsea skippo...
Napoli owner, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey yan say; time don reach when my club go stop to dey sign African players because...