Chelsea big money winger, Mykhailo Mudryk don come outside dey tackle people wey dey call am flop for Chelsea say make dem calm down because wetin...
After Mykhailo Mudryk fumble upandan during Ukraine friendly match with England on Sunday, Premier League legend, Steven Gerrard don come outside dey shake head say this...
My people no be small something dey shele for the career of Pierre-Emerick Aubameyang as we don dey hear now say Chelsea don remove the former...
Mykhailo Mudryk don sign for Chelsea but the transfer still dey cause plenty gbege because we don dey hear now say one of the main reason...
While many Chelsea fans dey happy say their new owner, oga Todd Boehly dey splash money take sign plenty young players join the club, the story...