Wetin shele gan-gan1 year ago
‘If Ronaldo like make him scratch him blokos for public, who don big don big’ – Cristiano Ronaldo sister
As many people don dey criticize Cristiano Ronaldo for dat interview wey him tackle everybody for Manchester United, Ronaldo sister, Katia Aveiro don come outside dey...