Harry Maguire former coachie for Leicester City, oga Brendan Rodgers don come outside dey point accusing finger inside the face of Manchester United fans say na...
Former Manchester United skippo, Harry Maguire don come outside dey talk say him believe say Manchester United go still give am plenty more opportunities to play...
Manchester United don finally remove the captaincy from the hand of Harry Maguire after more than 3 years. Na Maguire himself confirm the tori for Twitter...
Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don come outside dey draw ear give Harry Maguire say; I know say you dey vex say I no...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don point dem hand straight to Harry Maguire say dat Manchester United skippo wey...
We don dey hear now, say Barcelona drop bid to sign Harry Maguire from Manchester United but United coachie, oga Erik Ten Haag no gree. According...