Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside dey draw ear give him fellow coachies dem say, una see dis Premier League wey we dey...
As Chelsea oga dem don finally give up and sack their coachie, oga Graham Potter, Chelsea women coachie, Emma Hayes don come outside dey shake head...
As everything wey dey happen for Chelsea continue to dey happen, we don dey hear now say the club don sack the man wey dey take...
As Chelsea continue to dey play igbakugba wey don make dem fans begin give up on football, we don dey hear now say Chelsea oga dem,...
After Fulham beat Chelsea 2-1 for them west-London derby wey shele last night, Thiago Silva wife, Isabelle don come outside dey cry and complain say the...
After demolishing Chelsea 4-0 for them FA Cup third round match wey shele for Etihad on Sunday, Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside...
As life for Stamford Bridge continue to dey carry Pierre-Emerick Aubameyang go where him no know, former Leeds and Crystal Palace coachie, oga Neil Warnock don...
Former Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey shake head and draw ear give the current Chelsea coachie, oga Graham Potter say: I see...