FIFA don release dem 12 man shortlist of the official Best Player of the Year award and when we torchlight the list, we see am say...
Spanish Football Federation presido, Luis Rubiales don enter hot pepper soup wey FIFA dey prepare for am as the football governing body don dey investigate why...
International Federation of Professional Footballers wey be FIFPRO for short don chuk mouth for the money wahala between the Nigerian Football Federation (NFF) and the Super...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside with two knees for ground dey beg FIFA say make dem do something about Saudi Arabia League and...
My people we don dey hear say Premier League don dey plan new rule to allow player wey dem don substitute due to concussion injury for...
We don see different different kind of technology wey FIFA carry enter football. From goal line technology wey dey show refs say ball wey be goal...
Former Arsenal, Manchester City and Real Madrid striker, Emmanuel Adebayor don win FIFA case against him former club inside Paraguay League after him claim say dem...
We don dey hear now say FIFA don dey reason how dem fit take scrap throw-in comot from the rules of football kpatakpata and introduce kick-in...
As e dey hot, we fit konfam give una say FIFA don hammer fine of 143,000 pounds on top the head of Senegal after dem investigation...