As Arsenal dey prepare to host Chelsea for dem London derby wey go shele for Emirates Stadium tonight, Mikel Arteta don come outside dey beg Arsenal...
My people no be small something dey shele for the career of Pierre-Emerick Aubameyang as we don dey hear now say Chelsea don remove the former...
As life for Stamford Bridge continue to dey carry Pierre-Emerick Aubameyang go where him no know, former Leeds and Crystal Palace coachie, oga Neil Warnock don...
As former Arsenal skippo, Pierre-Emerick Aubameyang don join Chelsea from Barcelona, Chelsea legend, Didier Drogba don come outside dey congratulate Aubameyang for finally joining Chelsea. According...
My people diswan na very worwor tory as we don dey hear now say some armed robbers attack Pierre-Emerick Aubameyang house inside Barcelona for Spain, kpokpo...