Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside dey console Arsenal fans say make dem no too reason am say dem club don lose dis...
As Arsenal dey prepare to host Chelsea for dem London derby wey go shele for Emirates Stadium tonight, Mikel Arteta don come outside dey beg Arsenal...
As Arsenal dey hustle to win dem first Premier League title in nearly 20 years, e be like say dem no even fit celebrate winning match...
E be like say that Arsenal 3-2 win over Manchester United still dey get plenty repercussion as we don dey hear now say police inside Uganda...