The African Cup of Nations (AFCON 2023) don dey gather momentum as we don begin see different different kind of shocking results wey go show you...
Guinea midfielder, Morlaye Sylla name nor dey the list of players wey go play this CAF African Cup of Nations wey go take place for Ivory...
Barcelona and Manchester City legend, Yaya Toure, don use microphone like hype man declare say more black coaches suppose dey professional football pass as e dey....
As the 2023 Under-17 African Cup of Nations don dey ready to kick off for Algeria, the Confederation of African Football (CAF) don come outside dey...
As Naija Golden Eaglets dey ready to take part in the AFCON U-17 championship, we don dey hear now say Super Eagles skippo, Ahmed Musa don...
After the Super Eagles of Nigeria lose 1-0 to Guinea Bissau last night for Abuja, fans don dey react with provocation say in the midst of...
Napoli owner, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey yan say; time don reach when my club go stop to dey sign African players because...
My people we don dey hear now say the Confederation of African Football, CAF, don postpone the AFCON wey suppose shele next year 2023 to 2024....