Na every day by day Cristiano Ronaldo and Lionel Messi dey prove say na them be GOAT as we don dey hear now say one Saudi...
After PSG lose them second match of the year when Rennes beat them 1-0 for Ligue 1 last Sunday, French media don come outside dey blast...
After Gary Neville predict say despite Arsenal fine form them no go still win Premier League, Gunners fan, Piers Morgan don come outside dey challenge the...
As injury continue to dey carry Chelsea go where them no know, we don dey hear now say the London club don dey chook eyes inside...
Ronaldinho leave many legacies for football but one of the biggest legacy wey him fit leave na to give us another of himself. And we don...
World Cup don over since but e be like say some people still dey carry the grudges from Qatar since last year enter this year because...
As life for Stamford Bridge continue to dey carry Pierre-Emerick Aubameyang go where him no know, former Leeds and Crystal Palace coachie, oga Neil Warnock don...
As injury continue dey carry Chelsea dey go where them no know, many Chelsea fans don enter social media begin beg them former team doctor, madam...
My people no be small something dey shele because we don dey hear now say that World Cup trophy wey Lionel Messi carry take dey buga...
Arsenal legend, Ray Parlour don come outside dey analyse the current Arsenal squad say, inside all the players na only one fit manage squeeze enter the...