E be like say na anger and red eyes naim Chelsea take enter this January transfer window as we don dey hear now say after spending...
After Naija big striker, Victor Osimhen score one powerful goal take help Napoli destroy Roma for Serie A yesterday, Manchester United fans don come outside dey...
No be small thing dey shele inside Saudi Arabia as the coachie of Al-Nassr, oga Rudi Garcia don come outside dey point accusing finger inside Cristiano...
As two former Manchester City players, Gabriel Jesus and Oleksandr Zinchenko don help Arsenal dey top Premier League table, 5 points on top their former club,...
E be like say that Arsenal 3-2 win over Manchester United still dey get plenty repercussion as we don dey hear now say police inside Uganda...
After Arsenal score late winner take beat Manchester United 3-2 for them EPL match wey shele last night, United legend, Rio Ferdinand don come outside dey...
My people this one na very worwor tory as we don dey hear now say former Brazil and Barcelona defender, Dami Alves don find himself inside...
As Liverpool dey warm up to face Chelsea for early kick off on Saturday, Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside dey shalaye say the...
Former Manchester United winger, Jesse Lingard don come outside with fire and brimstone and big loudspeaker take dey blast them say United na very useless and...
Na every day by day Cristiano Ronaldo and Lionel Messi dey prove say na them be GOAT as we don dey hear now say one Saudi...